登録して招待リンクを共有すると、動画再生報酬と紹介報酬を獲得できます。

OLAMIDE not Baddo🧢
@Hirazzy
Professional overthinker. Love Twitter because everybody judges everybody. Take me serious at your own RISK. YBNL MAFIA 💙 SNEAKER HEAD 🧢
参加 February 2021
7.5K フォロー中    10.3K ファン
See how many dance trends Baddo don give the Nigerian music industry. 😂🔥 Shoki, Shakitibobo, Shakushaku, Oya Dab, Wo! Man wasn’t just dropping songs, he was creating movements. 😭🐐 Baddo no dey follow trends, na him dey create the trends wey una dey follow.
もっと見る