登録して招待リンクを共有すると、動画再生報酬と紹介報酬を獲得できます。

Jedd slim
@JeddNews
I Make Jokes 😃, I Make music 🎶 Life is Good ✌️
参加 May 2022
7.1K フォロー中    8.1K ファン
Ero-Arike dey share rice for APC, e come talk say “Dem give me one derica, but I go give una two, just make una vote Oyebamiji o!” People take the rice, chop finish, come say: “Aunty, the rice sweet well well… but the vote? Na after election we go use the empty bag go fetch water, no be ballot box!”
もっと見る