This 500k home TL verified impression go hard pass anything ๐๐๐๐
I had 11k verified impression for yesterday only 800 was said to be from Home TL
Like how now ?๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
Na to leave X for who get am lmao๐๐๐๐
Make Una dey engage me from TL abeg ooo๐ค๐ค๐ค