Rapper wey dem dey compare with singers, na him.
Rapper wey get hit pass singers, na still him.
Rapper wey dey write songs for singers, na still him.
Rapper wey dey use Yoruba sing still get hit pass "international artistes", na still him.
Shut down Lagos, Yankee,Malay, UK, shut down everywhere, na still him. Guyyyyyyyy!
Your fave go cry o๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ
Baddo na Baba, una think say na by mouth?