注册并分享邀请链接,可获得视频播放与邀请奖励。

AJEH STAR 💫✨💸🪙
@Chapo03538172
VENTING! Hood stories, from survival-clarity.🎵WIZKID! Mmemberville🌿 I TWEET HILARIOUSLY, MOTIVATIONALY, and AGGRESSIVELY ✌🏿 11:11💫🙏🏿 AWAKEN SOUL!
加入 April 2020
4.2K 正在关注    1.9K 粉丝
I tell this one truth, he rush block me. Oya nau. All I can say is you're very stupid and childish Ugo abi wetin be ur name? You know how many pe0ple go dey jail by now if celebrities or big big men for this app decides to start picking people up because of the same thing you locked waggy up for lol, because the guy just jokingly used your picture for clout to get engagement(and it wasn't even negative stuff) you rush go pick am up, because you get money and big pass am. When you can just tell him to bring down the post and not do such again. Sorry ooo, ara UK wey no dey OK upstairs. Na why u no fit get woman for ur space, cos u too dey reason like small pikin 😔 Make i jam u one on one fess, if ur head no go comot ur neck 😹😭 #ugofreewaggynow#
显示更多