註冊並分享邀請連結,可獲得影片播放與邀請獎勵。

Obaloluwa
@De_king7g
👑 l’m de king on TikTok 🐐 Ronaldo Loyalist @cristiano 💙 Chelsea FC @Chelseafc 🎵 Baddo x Vado @olamide @kissdaniel ⚽ Football • 😂 Memes • ✨ Good Vibes
加入 April 2022
1.9K 正在關注    2.1K 粉絲
I get one girl for my Snap. If she dey go her boyfriend house, she go streak me. If dem dey kiss, she go streak me. If dem dey knack, she go still streak me. Abeg, shey she dey normal so? 😂😭