註冊並分享邀請連結,可獲得影片播放與邀請獎勵。

🐬
@_pauliegee
14739 @_pauliegee is temporarily unavailable because it violates the Twitter Media Policy. Learn More.
加入 December 2019
3.3K 正在關注    7.4K 粉絲
this babe no gree cook, i waka comot go collect food wey another babe cook come back house. she sha follow me chop am dey lick mouth. werey go dey think say na food i order she no know say na her replacement cook am.
顯示更多
0
26
68
57
轉發到社區