注册并分享邀请链接,可获得视频播放与邀请奖励。

praise 🐐
@praizdaGOAT
|Praiz Da GOAT | ads/pr | Celebs, Music, Memes, Quiz and Updates |
加入 September 2025
284 正在关注    91.1K 粉丝
Rapper wey dem dey compare with singers, na him. Rapper wey get hit pass singers, na still him. Rapper wey dey write songs for singers, na still him. Rapper wey dey use Yoruba sing still get hit pass "international artistes", na still him. Shut down Lagos, Yankee,Malay, UK, shut down everywhere, na still him. Guyyyyyyyy! Your fave go cry o🤣🤣🤣🤣😭 Baddo na Baba, una think say na by mouth?
显示更多
0
28
1.1K
261
转发到社区