Kese, jogodo and money constant no be hit songs but funds, b4b4 and tatata na hits 😭😭😭😭
Standard wey them Dey always set for wizkid for this music industry Dey pami 😂💔
I no fit believe sey na this same Seyi Vibez nin him fans Dey disrespect olamide.
Omoh street no get memory true true.
If no be olamide where Seyi worn see big arena like this perform for his career.
Stanship lowkey crazy gon o.
I miss when I used to listened to music genuinely before I joined this app.
Nowadays if i even try to listen to any other artist aside from Asake my conscience go dey judge me 💔.
I’m just so attached to Asake already 😭🪖❤️.
Idk if I’m the only one that feels this way.
The music industry forget so soon.
They really forgot how Baddo had to shorten all his hits songs by 30 secounds during his London show last year because hits songs too much for him to perform.
Omoh they don too disrespect Baddo for this industry sha.