Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

AJEH STAR ๐Ÿ’ซโœจ๐Ÿ’ธ๐Ÿช™
@Chapo03538172
VENTING! Hood stories, from survival-clarity.๐ŸŽตWIZKID! Mmemberville๐ŸŒฟ I TWEET HILARIOUSLY, MOTIVATIONALY, and AGGRESSIVELY โœŒ๐Ÿฟ 11:11๐Ÿ’ซ๐Ÿ™๐Ÿฟ AWAKEN SOUL!
Joined April 2020
4.2K Following    1.9K Followers
I tell this one truth, he rush block me. Oya nau. All I can say is you're very stupid and childish Ugo abi wetin be ur name? You know how many pe0ple go dey jail by now if celebrities or big big men for this app decides to start picking people up because of the same thing you locked waggy up for lol, because the guy just jokingly used your picture for clout to get engagement(and it wasn't even negative stuff) you rush go pick am up, because you get money and big pass am. When you can just tell him to bring down the post and not do such again. Sorry ooo, ara UK wey no dey OK upstairs. Na why u no fit get woman for ur space, cos u too dey reason like small pikin ๐Ÿ˜” Make i jam u one on one fess, if ur head no go comot ur neck ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜ญ #ugofreewaggynow#
Show more