Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Akande ๐Ÿค–
@OMOMEILIKEYANSH
TWEETING FOR PASSION check highlights for my tweets
3.9K Following    4.2K Followers
Apollo no too do this year, We don use eyes see shege๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜น
The way poor man go work on your kpekus, you sef won't believe it ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚
Person toast me still get mind bill me the same day ๐Ÿ˜‚
I dey lab they carry out the hypothesis, theory and investigation wey they woman body
the kind of money i need now, fear no even let me pray. Make God no vex keel me๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Apollo no too do this year, We don use eyes see shege๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜น
Good morning and Happy New Week. Time to go to Work See y'all later
I was sitting beside this girl alone in my dept and she started singing with her sweet voice. Was I supposed to be impressed?