Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Femišire🪖
@fw_femisire
✞ Philosopher ••••
2.9K Following    3.1K Followers
Una suppose don start dump, wetin happen?
When I borrowed you money and you refused to pay me back
At peace with whatever, God is in control, I just do my best.
Bbg your digital footprint looking hella suspicious 😭😭😭😭
Muslim mfs be like “no drinking no pork” until it’s time to gamble
"Babe: okay you think I will manage with you Dey play " 🥹
Library science? E better make I use that 4yrs train pig
Why you go dey get sore throat? you dey suck pënis???
Boys that spend more than 10mins to watch BBnaija
Whatever you do just know that poverty no Dey die by fire
You dey inside Police Van you dey wave at me, which day that friendship start😒??? Abeg, focus on your journey o😂🤲🏼
maybe tomorrow brings the thing you’ve been waiting for.
Returning to my old favorite game after years, but I'm not in my prime anymore.