Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Big SAM
@urglysam
Just be you • MAN UTD • LAKERS • Young TPL
1.7K Following    2.1K Followers
Without pouch, but I dey always fear my village people so I stick with using pouch
To those of you wey run unfollow me cause my tick run yesterday, no bother follow back o I go make sure say I first unfollow them I go block you
Whole time you being genuine & real with someone , they being strategic with you . 🤧
I fit dey mumu sometimes oo, but till i kpai i no fit ever call boy to tell am make e leave my babe 😭
RT @boy__speaks: One of una never kiss or cuddle since this year start😒😒 i dey shame for una
“Your pocket tots don spoil? U no quick talk na, yusuf don charge my own go take am”
my friends used to ask why I don't have games on my phone. I hope they now understand
How do you like using your phone ? With pouch Or Without pouch ?
African mothers looking at you whenever the visitor gives you money
Me and my bad decisions. 😂😭 The beef is personal.
African mothers looking at you whenever the visitor gives you money
Na winner dey call am risk Loser dey call am mistake