Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

xdike
@xdike_
Against all odds🍀
Joined August 2024
4.6K Following    6.2K Followers
the audacity some of una get for this app ehh. e mad gan, i no fit forget one time wey i post say i like dressed down fits. one guy for comment talk say na excuse wey people wey no get clothe dey use now be that😂
Show more