Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

MORMOR🎀
@Abasiamab1
Chelsea 💙|| Entertainment 🍿|| OKC Thunder🏀 || SGA🥹🤍|| Nasty🫠
1.8K Following    2.5K Followers
If you rage bait me, I’ll find you and beat the hell outta you mf.🫵
I can’t even eat or smile, I dey miss Alonso ball!🥺😫💙
Good morning FT.😇💙 Always have a reason to be happy.🙂↕️
Why are they forcing us? We don’t need him btw
One day, me sef go lodge one boy, fvck craze comot for him body.🙂↕️
When I don follow una make mouth finish online, I dey go beg my babe for dm!😌
Rich guy na naughty boy! Poor guy na s3x addict! As a man, if you like no find money.😂
“We’re Gunners” 0 European titles in 134 years of existence.😹😹
I don’t even think there’s any Chelsea fan in his/her right senses that’d want Enzo Fernandez to leave the club. If he leaves, we’re cooked
Just go start new life for jigawa straight!😭😭🤣🤣
I don beg like 7 yawu boys money today, none of them give me, na so una dey stingy with money wey you no suffer get??🤧
Shebi you see as you Dey blush like mumu😂 When e reach your turn,no Marry for looks
Someone in my DM is going for a job interview tomorrow and really needs financial assistance to make the trip tomorrow morning. If you can assist with any amount, pls send a DM.🙏
You always shop at my club, I don’t understand what you mean by this 😂
God, do this for me and I’ll forever praise your name. 😭😭😭
Just go start new life for jigawa straight!😭😭🤣🤣
Me in 2022 with my CDS and NYSC certificates innocently believing Youths are the future of tomorrow... Even the future of today, I never see😩
Tell me a fact that sounds fake but is 100% true