Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Vizzy ❤️ 🦅
@BadmanVizzy
blunt • we no dey steal content for here • Loyal Engager • Check highlights for my tweets
4.1K Following    6.5K Followers
Bro to bro: try dey date rich girl once once, make you see how real love dey be.
E get wetin I wan tweet wey una never hear before?
Omo I met a girl at a party, me and her dey wella. So as I wanted to leave, she now asked me, “Are you not going to collect my number?” Omo I tell am say make she no vex, say I don forget. I later collected it sha 😭
Show more
I hate it when someone else's alarm wakes me up 😭
Once they like you, everything seems so easy.
What's something that can get you mad instantly?
Why do girls get defensive when a guy asks where they're staying?
Bro, how many times do you cut your hair in a year?
How do you save two contacts with the same name without getting them mixed up?