Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Obaloluwa
@De_king7g
👑 l’m de king on TikTok 🐐 Ronaldo Loyalist @cristiano 💙 Chelsea FC @Chelseafc đŸŽĩ Baddo x Vado @olamide @kissdaniel âšŊ Football â€ĸ 😂 Memes â€ĸ ✨ Good Vibes
Joined April 2022
1.9K Following    2.1K Followers
I get one girl for my Snap. If she dey go her boyfriend house, she go streak me. If dem dey kiss, she go streak me. If dem dey knack, she go still streak me. Abeg, shey she dey normal so? 😂😭