đ lâm de king on TikTok
đ Ronaldo Loyalist @cristiano
đ Chelsea FC @Chelseafc
đĩ Baddo x Vado @olamide@kissdaniel
âŊ Football âĸ đ Memes âĸ ⨠Good Vibes
I get one girl for my Snap. If she dey go her boyfriend house, she go streak me. If dem dey kiss, she go streak me. If dem dey knack, she go still streak me. Abeg, shey she dey normal so? đđ
All of us na Baddo fans while growing up. You know how many times I don use my food money buy Olamide lyrics book?
I no hate Davido o, but e go tear ACL ajeh
BADDO NA BABA! Abi una don forget ni? đđĨ