I'm back o, Nigeria my country eh. Almost all the south south, I see T pain inside. Nigerian wetin dey sup naw, una don forget the hardship and suffer we are suffering abi dem don brag una with urgent 2k again eh
The moment a mother saved her baby during an earthquake always respect mothers.stay safe in Colombia and move away from earthquake zones any where you find yourself
#temblor# #staysafe#