Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

warri warrior Princess
@jushappiest
Ordinary girl with a big God 🙏 Video hunter · Quote writer · AI & airdrops Backup: @moneylongsniper – mutuals welcome
4K Following    3.9K Followers
I don't understand why, guys go dey breakup with girl over cooking beans and rice instead of rice and beans, make it make sense biko
I go village na so everyone con dey drop me with " I saw a flower " line
I'm back o, Nigeria my country eh. Almost all the south south, I see T pain inside. Nigerian wetin dey sup naw, una don forget the hardship and suffer we are suffering abi dem don brag una with urgent 2k again eh
Show more