Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Georgewove ๐Ÿ•Š๏ธ
@Georgewove01
I am just a young guy โ™ฅ๏ธ|| Don't take my tweet personal
3.4K Following    3.9K Followers
Abeg wetin e mean if your picker send you this pics?
Our mum after putting food in our food flasks
Omoo people dey go through alot ๐Ÿ’” 3 years ago Now ๐Ÿ’”
Iโ€™m gon cry so hard when I finally make it to where I want to be in life because lord knowsssssss
A friend of a rich man is not a rich man but a friend of a thief is a thief... I donโ€™t understand
16, 17, years old girls are now into prostitution dem no even Dey hide am again, the thing be say who are the Usvless men sleeping with this ๐Ÿ”ž girls ๐Ÿ˜ค
Davrel don use davido influence collect person babe
Na this girl cast waggi location for DSS ๐Ÿ˜‚
Juice Wrld โค๏ธโ€๐Ÿฉน๐Ÿ˜ž
How leader of tomorrow go get only 250 for account ๐Ÿฅน๐Ÿ˜ญ
God abeg no put me for settings wey my throwback go better pass my present