TwiScan
Hot
Communities
Account collections
Login
Register
English
日本語
한국의
简体中文
繁体中文
Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.
Register now
Add to collection
Hollar🫵memes
@Hollarmemes
🫵 Naija trending gist + football + memes | If e dey hot, I dey talk am 🔥 | Follow for daily vibes | Wasted effort no go be your portion!
2.4K
Following
4.4K
Followers
Hollar🫵memes
@Hollarmemes
2026.08.11 15:03
“I want to become a pilot 🧑✈️✈️ when I grow up.” Werey don later dey Sporty dey play Aviator now. 😭😂
0
0
12
28
26
Forward to community
Hollar🫵memes
@Hollarmemes
2026.08.11 12:40
You go first think say na Abazz mumu pass, until you meet Davido. 😭😂 Imagine calling Trump for security over Osun State election. 🤣🤣
0
0
34
87
67
Forward to community
Hollar🫵memes
@Hollarmemes
2026.08.11 10:59
I hear say Davido say e wan go hit for hit with Olamide... 🤔 Hmm, I like as Devil dey push people these days. 🤣🤣
0
0
15
58
41
Forward to community
Hollar🫵memes
@Hollarmemes
2026.08.11 09:53
God, wetin dey happen to my life? 😭😭 Abi na because I use urine rinse the plate wey my mama wan use chop back then because she beat me? 😫😭
0
0
25
73
59
Forward to community
Hollar🫵memes
@Hollarmemes
2026.08.10 19:56
If you know say you don touch ₦200 million before and E still finish... Na God i take beg you .. no follow us disturb God again oo. 😭😂
0
0
13
33
29
Forward to community
Loading...
Most Popular Users
Tibo
@thsottiaux
748.7K Followers
Serenity
@aleabitoreddit
1M Followers
Donald J. Trump
@realDonaldTrump
111.9M Followers
Elon Musk
@elonmusk
241.7M Followers
Sam Altman
@sama
6.3M Followers
Wall St Engine
@wallstengine
196K Followers
zerohedge
@zerohedge
3.4M Followers
OpenAI
@OpenAI
5.4M Followers
Kalshi
@Kalshi
470.5K Followers
Polymarket
@Polymarket
2M Followers
Bitcoin Archive
@BitcoinArchive
1.8M Followers
SpaceXAI
@SpaceXAI
2.1M Followers
Gavin Baker
@GavinSBaker
348.8K Followers
Anthropic
@AnthropicAI
1.8M Followers
Grok
@grok
9.1M Followers