Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

MILLY
@MILLY17h
1.1K Following    1.3K Followers
See as you dey hide banger tweet for your drafts
All my friends don abandon me inside trenches 💔
Up coming artist, you no dey hear wetin you dey sing,and your freinds are looking at you .well,there still time for you to start bakery sha
Once I comment and you reply with a question,na you com sabi, because I no dey come back again