Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

.OKON
@Okondey4uu
|| Humor ||
958 Following    2.3K Followers
All thanks to God for another day seen 🙏
0
76
124
104
Forward to community
Upon how we put name for biro reach, them go still tiff am at last 😹
Small small i don dey understand why God no get babe 😅
Abeg wetin waggy dey find for here 😹
Today stomach protest don make me unlock my mortal combat skill
Time don reach, Os don dey march out go workshop 😅
Dear better days, if Jesus later first you come e no go really funny oo💔😹
Airtel just calmdown show me pepper today 💔😔