Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

#🚀💯
@Rocket_power999
Make una teach me web3 ahbeg 🤲🏻🙏🏻 #LLSJ# 🚀 • 🪖🪖 • 💙💙 • 👁️👁️ Forever the best at anything I put my mind to 📌 Articles drop regularly. Turn on 🔔
2.4K Following    3K Followers
Once person send you him own SS and you Neva send your own SS anything wey you dey talk m no dey enter him head na Spanish him go dey see all your messages as.
Coming to my page to engage with all my posts at once without my consent is called eng@gement ass@ult, JSYK. Starting today, I’ll be suing everyone that does that. Clock it.
When dey yab my guy say dem dey use plier, hoe and cutlass barber him papa hair I no believe until I see m today. E sure me say na 5 star get this kind character