Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

shakababu
@a_shakababu
chief judge. present father. loving husband. obiligiwhiski.
261 Following    4.2K Followers
only difference na say gehgeh dey fool while davido dey davido
so because others no tweet dem no stand up? no wound me abeg.
Uncle Joe to the rescue , na who wan put body this night i dey wait for 😂😂
look at this joker you supported cubana chiefpriest who is an apc member btw.
Anybody supporting APC in Osun state is an enemy of progress ! Lessons will be learnt this weekend 😀
look at this joker you supported cubana chiefpriest who is an apc member btw.
Anybody supporting APC in Osun state is an enemy of progress ! Lessons will be learnt this weekend 😀
nigerian women are too broke to be making these type of jokes.
When he asks you what's wrong, but you know he's too broke to do anything about it so you just say nothing
Trainwreckstv tipping Drake $1 MILLION is the kind of plot twist nobody had on the bingo card 💀💰
sentiments aside. no naija artiste can beat burna boy in a 10vs10 or 5vs5 hit battle. you can beat him in 20vs20 or 50vs50.
Wizkid will beat Davido, Burna Boy and Olamide in a 10 vs 10 hits battle.
sentiments aside. no naija artiste can beat burna boy in a 10vs10 or 5vs5 hit battle. you can beat him in 20vs20 or 50vs50.
Wizkid will beat Davido, Burna Boy and Olamide in a 10 vs 10 hits battle.
I dn see new addition, opon ayo game On uncle Joe
which people?
You people tried to disrespect him last week, only God can forgive you .
You people tried to disrespect him last week, only God can forgive you .
watch knowing you’re also listening to my song…
na lubricant and lotion he wan restock ooo
E don reach time to go restock these things. Iku de!
nobody dey even bother troll this one, dem don know say he no fit use music chop.
make I just play UNCLE JOE go pay keh, ludo wey I dey chop normally for real life 😹😹😹
get something doing mr man
As i hear say Uncle Joe dey pay, na once i near am. I first run beat Uncle Joe AI for Ludo make he know say i no come joke 😂. Who wan put body?