Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

ayo ?
@ayblaack
dm for ads and promo 💼
6.4K Following    21.1K Followers
i see her i like her i want her i check my account balance i nod and move on with my day
0
108
372
281
Forward to community
everybody get sweet name online until you wan press them money
e get the kind funds way go drop for your aza , you go just start dey arrange house
omo if you dey important to person, you go know
0
62
312
206
Forward to community
the only way to improve your looks as a guy is by consistently hitting the gym
being broke and having a girlfriend is like doubling yourself down on poverty
0
54
239
159
Forward to community
things start going your way when you stop giving a fvck
0
29
155
119
Forward to community
any small stress, i don archive your chat
0
63
219
176
Forward to community
me in pictures me in mirror
0
72
706
289
Forward to community
you fit dey hungry make another person dey vex say you dey stingy
0
90
351
247
Forward to community
nothing dey pain pass when you no fit come through for person wey dey always come through for you
0
79
467
300
Forward to community
God abeg make i no be that guy wey go dey vex cause say person no press me money
0
35
137
119
Forward to community
when a woman who is used to simps finally meets a man who really knows his value, e dey always do them like film trick
0
29
116
106
Forward to community
money hard to make and money easy to make, but na information be the difference
0
29
142
123
Forward to community
when you fail a test but get the hardest question right
0
37
130
110
Forward to community
when your room is freezing but you still need some fresh air
0
64
7.2K
1.2K
Forward to community
to see me hard, talkless of to see me finish