Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

๐‘ญ๐’๐’‚๐’Ž๐’†๐’”๐Ÿฆโ€๐Ÿ”ฅ
@flames_collins
Humor || ๐Ÿ“ฅ
4.4K Following    73.7K Followers
I no know spirit wey una get, All the housemate wey win these betpawa games dem don evict them comot Make nothing sha do my 75 odds for una app o
Chai! Batman don go o No be so e dey for di feem o Be like Winning the Arena games dey come with a release clause like some of you predicted? I can neither confirm nor deny ๐Ÿง But Youโ€™ll be sorely missed Cassi ๐Ÿ‘‹๐Ÿฝ #BBNaija# #betPawa#
Show more
See as shame catch me๐Ÿ’” Na like this guy wan take win betPawa 160 Million Naira๐Ÿ˜…? #betPawa#
When the whole family is hungry, one meal simply has to do the most. Family Meal 1 brings everyone to the table with 6pcs of our delicious chicken, 2 regular fries, 2 xtra large spicy rice, 2 drinks and 4 dips because why settle for one flavour when you can have Pepe, Mayo, Suyannaise and BBQ? Itโ€™s enough to feed up to 3 people, so thereโ€™s plenty to share, pass around and enjoy together. Visit any KFC outlet near you or click the link in bio to order yours today.
Show more
Mirabel don come back๐Ÿ˜… Feminists wey contribute for her don dey ask for refund๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
If we are to be honest, Na only this guy dey move like prime fela The rest na to just sample fela song
No expect anybody rescue me
0
74
3.7K
205
Forward to community
This is your sign to order a Family Meal from KFC. ๐Ÿ—๐Ÿš๐ŸŸ๐Ÿฅค With 3 variants to choose from, thereโ€™s a Family Meal for your small or large crew. And now, you get extra dips because one dip is never enough! ๐Ÿ˜‹ Pepe, Mayo, Suyannaise & BBQ, pick your faves and dig in.
Show more
Wait, shey no be this babe talk say her best friend hold her down so her brother fit paste am?๐Ÿ˜…
One of the sexiest sound out! ML X @fimiwiththeflow Track 3 off BECOMING HIM EP
Why choose one favourite when you can have them all? The 5-in-1 Box Meal brings together a Zinger Burger, Zinger Wings, Yam Fries, a piece of Original Recipe Chicken and a refreshing Pepsi in one delicious box. Itโ€™s the perfect mix of crunch, flavour and satisfaction for when one craving just isnโ€™t enough. Available for dine-in, takeaway and delivery.
Show more
After me and my guy contributed to buy a bucket of chicken,KFC surprised us with an extra one Una no tell me say promo dey go on o๐Ÿ˜ณ#KFCNigeria#
People that danced to โ€œYour body na Meatpieโ€ don dey call Mavo colorist You don see black meatpie before?
0
109
4.6K
493
Forward to community