Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

fowo🪄
@fwzishere
man, life’s tough• relatable tweets • a good songwriter • 📥for ads & pr • man city • 39396
2.1K Following    13.6K Followers
Wait, for 2026 vendors still dey carry una money go? For where MonieHub dey?
“Guy you don late ooo” Jesus, wait i don forget my XR oxygen
0
43
352
101
Forward to community
You no go believe say I spoil those twins life. I chop N1.3B, na them dey work, na me dey chop. 😂 All the artists wey I sign just dey work for me and my babe. Na Swaguu money I use do BBL for my babe and buy her Range.😂
Show more
🚨 JUST IN: President Trump is LIVE on DUDU OSUN TV talking about how he wants to help Davido ahead of the election.
Wait MonieHub actually make sense o 😂 You’re telling me I can use my crypto wallet to buy airtime and pay bills directly?
Davido no fit cover top 10 for 3 days straight smh💔 he fell off, make he just face politics
I’ll never understand these Nigerian brands. You guys will open a clothing brand and start selling clothes at ridiculous prices, meanwhile the brands that inspired you have clothes for $20 $30, prices the average person can actually afford.
Show more
Ruger btw, he no dey code words at all. I wonder what inspires him 😂
We no dey talk about new cat. Burna kor. Bournvita ni.
Another set of people wey life win na babes wey look way older than their age.
But women funny o, where una want make 100 lvl boy see money buy phone?
“Women ignoring their toxic boyfriend because he his rich”
Me: Babe am i ugly? Babe: Not really, but i don’t care about looks