Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

HEIS🦇
@heis_beebah18
Main Account @heis_beebah. Dm for ads/pr. Wizkid Fc 🦅/ Raver 🦇
2K Following    5.6K Followers
Wizkid - Holla At Your Boy (2010) 🔥
E no bad make person body odor But why person go deh gba early morning 😭
When she say “Is it phone you come to my house to press” Me;
Me when my girlfriend said “we made it” because I won 30M from Sporty.
“Givers never lack” Once life touch you and nobody deh for you, you go know say givers really deh lack 😂
“Babe I think I am pregnant for you”
5 years old me thinks that when I clock 23, I would have cars and houses then get married to a pretty woman and give birth to beautiful kids till I grow old.
Incase they carry am Na me sell am out 🙂‍↕️😂
All of a sudden Bobrisky just fade away 😂
Na only for film university deh sweet but for reality you go too face trials and tribulations 😂
Later we go talk about those of una wey go sell una account take chop, con deh lie later say they hack am 😂
I no even understand wetin person con do for this life sef 🤦🏽‍♂️
Another weekend for me to use Oddly to get sure prediction code so I can use to play sporty 🙂‍↕️
Start a problematic discourse;