Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

â„¤đ•šđ•Ŗđ•– đŸ—ŋ✨
@mazi_rufus
I make jokes & Bad decisions. Dark Humor king #GGMU# â¤ī¸
1.7K Following    1.6K Followers
Anybody wey find me interesting nowadays de fall in love with me. I boring die
You cheat on me. I stay because I know the plans I get for you.. Very rugged plan 😂🌚
I go follow una talk later. I de police station. My ex arrest me
Make una break some of these girls hearts make Dem loose belle fats na