Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Great
@Greatone10199
Just Tweeting! Fueling Conversations! Fan of @Manutd #Writer#! #Deepthinker#!
1.6K Following    1.5K Followers
Wait o, Una dey get niche for here???
Are you still tweeting based on your niche or you’re just chasing banger ?
Nothing concern my tweets with 1k+ views 😣
The only time I dey smile na when I dey brush 🤦🏾‍♂️
So after all this suffering I still have to make it to heaven
@David_Onazi Facts. Caring too much about opinions is the fastest way to shrink your life. Protect your peace and keep moving.
Done coupling. Done cooking.. Engine na water. Clean in and out. Available for sale...
If women dey chop this thing dey gossip about you... your own don finish Groundnut fuelling gossip since 1901 😂😂😂
Baba God, abeg no forget people like us wey go Block Rosary. People wey serve mass too, remember them
We go share am make all of us dey happy, there's love in sharing 📌
if you like, let one guy that doesn’t have more than nin be promising you the world. fuuu
Toxic Energy in any form Unnecessary Drama Telling my plans Jealous friends Not minding my own business Me:
We literally can't do Life alone,may we align with people who are also willing to do it with us 📌
temu fit spam person with 174 emails before the day ends
wanting to see others win, is wanting yourself to win.
Baba God, abeg no forget people like us wey go Block Rosary. People wey serve mass too, remember them
Why don’t we hear understanding boyfriend only understanding girlfriend
Every prayer is an investment! Keep your faith louder than you fear 👌
E reach to shout back at Algorithm o The guy don provoke me
That house wey your papa no build.. That millions wey you been expect to see for em account wey no dey.. Hope say you don dey understand the man small now