Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Israel
@Israelgharee
𝔸 𝔹𝕖đ•Ĩđ•Ĩđ•–đ•Ŗ đ•đ•–đ•Ŗđ•¤đ•šđ• đ•Ÿ 𝕠𝕗 𝕞𝕖 🌟
7.1K Following    13.6K Followers
Once Nigerian police see you with flashy car, dem go rush stop you because dem know say money fit drop 😹
In 2027, President Tinubu wants to remove subsidy from electricity the same way he removed subsidy from fuel. Make everybody just dey gather money to buy solar now 😂
0
92
218
169
Forward to community
If the money wey I dey expect from my white cousins fit drop, I go sew like three senator wears because na wetin fit make me stand out from other youths be that 😂
0
74
130
111
Forward to community
I never see any celebrity children wey enjoy vacation reach Wizkid children 😂