Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Jedd slim
@JeddNews
I Make Jokes ๐Ÿ˜ƒ, I Make music ๐ŸŽถ Life is Good โœŒ๏ธ
7.1K Following    8.1K Followers
Old video of small Iceking Ochacho dey freestyle, Dโ€™banj with Teni just dey watch am with that face like โ€œthis small pikin go take my job?โ€ Abeg, even as e small, e already dey stress the ogas! ๐Ÿ˜‚
Show more
Ero-Arike dey share rice for APC, e come talk say โ€œDem give me one derica, but I go give una two, just make una vote Oyebamiji o!โ€ People take the rice, chop finish, come say: โ€œAunty, the rice sweet well wellโ€ฆ but the vote? Na after election we go use the empty bag go fetch water, no be ballot box!โ€
Show more