Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Jedd slim
@JeddNews
I Make Jokes 😃, I Make music 🎶 Life is Good ✌️
Joined May 2022
7.1K Following    8.1K Followers
Old video of small Iceking Ochacho dey freestyle, D’banj with Teni just dey watch am with that face like “this small pikin go take my job?” Abeg, even as e small, e already dey stress the ogas! 😂
Show more