Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Emmanuel Echeta
@PenTitan
Anime . @arsenal 2025/26 EPL Champions . Animator . Game Dev . Writer
14.7K Following    105.2K Followers
I neva see anime content for my TL since June Wetin dey sup
Women: "where are the real lovers? where are the yearners?" Same women: "my ex wasn't spending on me, he wan use love kee me"
0
36
571
147
Forward to community
7am no raindrop, sky no dark Be like people wey dey do wedding today don see the right people
Once I see you're never wrong and "sorry" no dey ever comot your mouth, I go just dey avoid you Our quarrel no be matter of 'if', na 'when'
*Di Maria assists Messi "Messi is not all that. Di Maria carries him" *Bruno fails to pass to Ronaldo "Why does the team keep letting him down😭" Abi you don dey find who go carry Ronaldo😂😂
Show more
0
43
560
148
Forward to community