Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

MarKaVeLi
@RealMaakMill
Freight forwarder during the day !!! Airdrop Hustler Sport Betting at Night !!!
1.5K Following    2.6K Followers
I dey go Workers meeting for church and how many of una dey go the meeting ? Me that is at church chasing girls 😂😂
When your girlfriend tells you " WHAT HAVE YOU DONE FOR ME " just know she learnt it from this girl that is with that guy in the picture below 😂😂😂😆
So many quotes and my timeline no dey see real post again what's going on or is quoting the way to solve the 500k barrier 🤔🤔🤔
Na flyovers we dey celebrate now when the world don leave us behind 😂😂😂
Emeka this your dog wey be like LION na him you dey call a domestic dog, abeg stay that side make I remain here, you wan dey whyne me 😂😂