Nigerian artists to sabi create agenda anytime dem wan drop song 😂
Blaqbonez made sure say we know him nack OD babe after dropping a song
Seyi Vibez to drag Hilda and Dapper, only for him to drop song two days later.
Omo, una no fit just release music again? 😭
woke up healthy & hard today.
FUN FACT:
If your morning wood is gone, your manhood is fading.
weak or non existent morning wood can sometimes be a sign that your blood flow or testosterone needs checking.
na lack of money make plenty people dey humble.
some of you are not choosing peace because you want to, you’re choosing it because you no fit afford wahala.