Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Aries⚡️
@badlikearies
i think a lot💨🥷
4.4K Following    5.8K Followers
“I wan buy 120gb memory card for my android, how much gb of memory card your iPhone dey use?”
“Your pocket tots don spoil? U no quick talk na, yusuf don charge my own go take am”
wetin this girl dey give me wey dey make i dey overspend like this bikonu😭
If Spotify suspended subscriptions today, which song are you putting on infinite loop?
My girlfriend says i’m better than cristiano, suiiiuuuuu