Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

captain
@kaptainswago
winner.
621 Following    5.3K Followers
anything wey i do wey you no like, abeg forgive me. i still be learner 🙏🏾
if you sleep early, we will text her.
“try dey smile now” as how? i dey sell toothpick?
davido: “haffa israel make we cook something for twitter” israel: “my oga, oya no wahala. tule jor tule jor”
seun, what a guy 👏🏾
0
86
3.9K
697
Forward to community
“omo guy, you and this shirt sha”
social anxiety no gree me chop for this wedding wey i go na once I pack the oryza sativa for inside black polyethylene for my dog after observing my coordinates
when bro is telling you about his spec but it’s lowkey sounding like your sister