Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

x_victim
@x_victim004
Daily dose of cruise ๐Ÿ˜… | Pidgin humor & real-life vibes Multilingual ๐Ÿ‡ฏ๐Ÿ‡ต ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ท ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ | DM for collabs ๐Ÿ“ฅ
2.6K Following    5.9K Followers
I just comot to buy jollof rice 700, beans 200 and kpomo 100 and wetin dem put for plate for me no gree me talkโ€ฆ Make una see my 1000 oh ๐Ÿ˜ฉ
Any small tin my neighbor go just carry Vaseline run enter bathroom. One day breeze go blow and we go see fowl yansh for this yard.