Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

YUNG SHALLON🍃
@YungShallon
SPREADING REAL VIBES 😌 TURN ON NOTIFICATION 🔔 FB⚽️: BARCA/MESSI 😎 Musik: Davido/Asake/Seyi Vibe🎼🎶
3K Following    4.1K Followers
Na Asake make me remember say Wizkid self still dey sing though. If not for MMS, MCBH, Alaye & Jogodo, wetin go make a sane person dey listen to Wizkid in 2026 ehn?
Your story na my story…, I know who I be I know who I be 🖤Davido too sabi abegi
If I survive wetin I dey pass through now, I go write novel tbh
How about this guys just about to get showered 🧼
Day 6 of creating my original content 😹😹💪💪 Still gonna do some appreciation video 🥰🎉🙏🙏🙏🙂‍↔️
Good morning guys, you guys should be expecting original content from me ooo since x wan de wyn pesi
Spend your entire salary the day you get paid. Saving is for people who don't know how to live🌚
80% of people are not friends anymore with someone who was once their best friend.😖🌚
Some people don’t need a relationship. They need data, food and 8 hours of sleep
you did what you could with what you had. you showed up as best you could. you made it through - let that be enough.
My sense of humor don decline, things wey Dey make me laugh before no funny again.
since you don off your reshare for Whatsapp , you don make am ?
0
42
143
117
Forward to community
dear friends, create time for enjoyment because time for suffering creates itself
Once you believe say no babe no fit cheat as a man your own don finish 😂😂😹😹
MTN is 25 years old and still struggling to provide good network. A gentle reminder that age is not proof of greatness. You can be 25 and still be trying to figure life out.