Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

Ayinde Ismail ๐Ÿ’๐Ÿ’โฃ๏ธ๐ŸŽ‰
@tobishim
Your gym instructor/Model&Original content creator ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น For promotion: heisbois@gmail.com
9.5K Following    11.8K Followers
Many of you go think say i dey enjoy since that elon money enter but i never remove shishi ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ’” Gtbank din lock my account telling me say i no fit remove am till this coming Thursday๐Ÿ˜’๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”๐Ÿ˜น
Show more
I be think say na service una dey go do for church nhi coz wetin be this๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ’”
Good morning bro may today be filled with joy and happinesss
Sometimes i will wanna say all women are use less then i will remeber say na my mama born me ๐Ÿ˜ข๐Ÿ˜’
Good morning mutuals may our day be beautiful Happy Sunday
0
102
215
151
Forward to community
Day 20โœ…๏ธ And to those of you shoyting say i be AI my head will judge you all ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
Finally eligible ๐Ÿ•บ๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ๐ŸŽ‰๐ŸŽ‰๐ŸŽ‰
0
585
1.1K
451
Forward to community
Day 6 of creating my original content ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ’ช๐Ÿ’ช Still gonna do some appreciation video ๐Ÿฅฐ๐ŸŽ‰๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ
Abeg make we support @Davidking262485 na odogwu wey dey do give@way oooo animashaun ๐Ÿ™‚โ€โ†•๏ธ๐Ÿ’ช๐Ÿ’ช๐Ÿ’ช๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ๐Ÿ–ค๐Ÿ–ค๐Ÿ–ค
Yes, you only followed him back so you can track movement of his locations, which you've finally succeeded in doing so. You're very evil bro, he didn't mean the banter it was all love and cruise on his side and you went to the extent of arresting him with DSS, na why ur wife divorce you. You too dey take life seriously. Smh ๐Ÿ˜Œ
Show more
I tell this one truth, he rush block me. Oya nau. All I can say is you're very stupid and childish Ugo abi wetin be ur name? You know how many pe0ple go dey jail by now if celebrities or big big men for this app decides to start picking people up because of the same thing you locked waggy up for lol, because the guy just jokingly used your picture for clout to get engagement(and it wasn't even negative stuff) you rush go pick am up, because you get money and big pass am. When you can just tell him to bring down the post and not do such again. Sorry ooo, ara UK wey no dey OK upstairs. Na why u no fit get woman for ur space, cos u too dey reason like small pikin ๐Ÿ˜” Make i jam u one on one fess, if ur head no go comot ur neck ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜ญ #ugofreewaggynow#
Show more