Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

david
@eponchuks
omo
2.8K Following    2.9K Followers
You no use respect call this 700m and e dey do me somehow. Type it in words please.
Make my goat dey play for Kano pillars????
Why can’t Nigeria football clubs bid for European footballers?
😂😂😂😂I no blame the husband abeg
Married vs divorced, what a glow up🔥
Wetin be that thing wey be like capsule
Done mixing Let drink and smoke together Only the real Og know this trips
Make una dey put disclaimer before una post malicious content. Na my last card I use buy this rice, now I no fit chop am again 💔
my first day making original content. "Introduction"
Broski, I no really understand that “Personal rider”. Hope say no be wetin I dey think?
Na wetin go later do some of una wey dey this comment section be this 😂
If I go pass 3 rounds with woman, e mean say she pay me money.
I need a wizkid or Buju album man. Make them con rinse my ears.
“bestie” “school daughter” “coursemate” “co-worker”
if this one and hin brothers don buy jollof rice and turkey with igbo, dem go just enter studio drop rubbish
Them dey share code for free money for comment section Make una tap in
Why onigbese go dey hold yansh 😭
@kennythepapi you’re still owing me 1.5m out of 2.5m oh ! You paid 1m and blocked me don’t think you will not pay the rest o!
Painkillers after they realize it's HIV they're up against
The long weekend was definitely for new brides. Lebo M paid lobola for his new wife🥹🐄💍🫰🏾🔥
0
59
1.1K
115
Forward to community
Mrs Mops has always had a gorgeous smile🥺🥺😍🫰🏾
0
14
3.7K
78
Forward to community
Motherhood is one of the biggest identity transformations a human can experience and society massively underestimates it. Be stingy with your wombs.
He’s not. Person wey no serious. Once he don dey get motion, he go ghost. Everytime
the time is coming when #that# side of twitter realizes that Santi is easily one of the most influential Nigerian Artists of our time
“Shabi you said you won’t let me crack on first date”
0
104
3.6K
449
Forward to community