Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

swagbag⛷️
@feranmi_dgaf
everlasting taker
3.7K Following    6.3K Followers
“My love language is gifting” but na only boxer and singlet you don buy for me
Feeling guilty for spending recklessly and you did was get new clothes 💔
Anything wey no concern women and money no concern me fr
“I’m participating in a Beauty Contest, can you please vo….” Make I use 200 naira wey I wan use invest in quantitave sporting speculation for you wey be opposite of beauty
Show more
This probably doesn’t make any sense to you but i sometimes wish I can play music and watch TikTok sometimes
I honestly can’t chase a lady atp in my life except she thief my phone
The first nigga to have sex probably try to fit it in all her holes searching for the perfect one
This opay Dey ruin lives💔 Person go just Dey transfer Dey go till your money reach 2k, you no go sabi
You go think say that one mutual smart till you on notis for them
My draft is a mess I put a lot of tweets there so I can post them when I run out of tweets but I never run out of tweets