Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

𝓜𝓾𝓫𝓪𝓻𝓪𝓴
@Mubarak18_01
FCB💙❤️
3.7K Following    4.1K Followers
You dey cry because you never see your period, no be you say dem go congratulate you tire this year?😂😂
Since wey Niki resign everybody de tweet in peace no more suspended account 😂
listening to music that matches the exact phase of your life>>>
0
57
446
246
Forward to community
I know slim girls love big preeq I didn't know slim guys love it too😭😭 And those short short people dey carry wetin no good o 😭
If I hear say Osaplo big pass Wizkid una go see crazy 😂😂 observe with me 🤧😂
People wey dey BBN nor go know say dapper wife food wan kill seyi and dapper wan rip shallipopi 1m$ 😂😭😭. #BBNaija#
Shallipopi & Seyi Dey hustle, Dapper Dey mismanage the funds on top Hilda yansh
All of una collect money from ELON today con squeeze face, no giveaway for small account NO BE SO OOO
If you don ready to change that nuclear weapon wey dey your hand, come do the needful.
The older you get, the more you just go back to the old songs you already love
0
213
5.7K
1.4K
Forward to community
A n!gga will work all day, get home exhausted, then stay awake thinking about his future.
Me and god go get problem if he no punish me for all your sins
some people dated once & got married. then , there is you in season 8 episode 14.
Back on X! 😎 I’ve missed you all. Work and other commitments kept me away for a while, but I’m finally back. Let’s keep the vibes going! 🔥❤️