Register and share your invite link to earn from video plays and referrals.

TONY🍫❤️
@melanietonii
Host || ROA🕊️|| @ManUtd❤️
4.8K Following    21.1K Followers
Some twitter punters dey always funny me, dem go post game wey go cut, still cover the code because dem want make you join telegram channel.😂😂
Them say you no get level, You won kon spend your hard earned money to show say you get level! okay naw😂
0
88
260
178
Forward to community
As e dey like this dem fit tell you their Occupation make dem no tell you their Source of income. The two different o.
You dey polish your yansh? Because I know say God no fit create you like this.
E get some kind whining you go receive at your lowest, you go just lock up dey smile.
0
72
200
153
Forward to community
After I eat it, please act normal.
0
90
269
181
Forward to community
If you see someone smarter than you, work with them don’t compete.
Only Good things will happen to us today 🙏🏿 Good morning and have a wonderful weekend ahead.❤️
0
102
138
107
Forward to community